Отсутствует (исполнитель: Неизвестен)

UPSIDE DOWN

Open that book dem call dictionary
…..OPEN AM MAKE YOU SEE*** (After every line)
I said, Open that book dem call dictionary
Upside down na there dey proper
Dem recognize the word for sure, yes

Because him get him meaning too
…..HEAD FOR DOWN, YANSH* FOR UP [bad word] After every line] * [bad word] 
Because him get him meaning too
Upside down get him meaning too
Upside down get him meaning too

I don* travel, I don see *(do)
Like any professor* for this land *(teacher)
The thing wey I see, I go talk
About upside up, and down-side down
For overseas, where I see:
 [bad word] Organize
….PATA PATA* [bad word] After every line] *Totally
Agriculture Organize
Electric Organize
Dem system Organize
Dem people Organize
Dem people Organize

Englishman get English name
American man get American name
German man get German name [bad word] man [bad word] name
Chinese man get Chinese name

For Africa man house, I don't see
Like any professor for this land
I no have to travel anywhere
Everything der under my nose
For Africa man house, I don't see

Village boku* road no der (there) *(plenty)[there are not many villages]
Land boku food no der [there isn’t much good food]
Area boku house no der [there are not many city houses]

People no give their African name
People no dey think African style
People no know Africa way
For Africa man house, I don’t see
 [bad word] Disorganize
….PATA PATA* [bad word] After every line] *(Totally)
Agriculture Disorganize
Electric Disorganize
Everything is Upside Down
Everything is Upside Down
...Disorganize
...Disorganize
Everything Upside Down
Everything Upside Down
...Disorganize
...Disorganize
Everything Upside Down
Everything Upside Down
[REPEAT LAST 4 LINES// Horns enter]
___________________________
Upside Down Explanation

Africa needs to get their [bad word] together
Africa is [bad word] over head

“Upside Down” is in the dictionary
It has special meaning to Africa

Fela the world-traveling teacher,
He sees that in countries overseas- that everything is organized
But in Africa…Everything is disorganized
There is not even knowledge of African culture,
Few houses, few villages, crappy city houses, people use colonial names…
Послушать/Cкачать эту песню
Mp3 320kbps на стороннем сайте

Видео к песне:
Открытка с текстом :
Удобно отправить или распечатать
Создать открытку
У нас недавно искали песни:
Naran namja  I found myself today Hillary Duff  Жека-никогда  Summer belongs to you  Vspak героин и резаные руки  Айналайын каракат  Mamao 
О чем песня
Неизвестен - Отсутствует?
2020 © Tekstovoi.Ru Тексты песен