Отсутствует (исполнитель: Неизвестен)

suffri
Verse 1:
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of resolutions, naija, naija
We dey talk about revolution, oya but
Tell me where solution dey because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so
 [bad word] 
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Verse 2:
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother and still your wish na my order, oh
but nothing dey change we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
 [bad word] 
Bridge:
Suffri, Suffri with my soul oh
Suffri, Suffri with my soul oh...yeh yeh yeh
 [bad word] 
Verse 3:
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
As this life goes on, I remember all the things I have achieved
The sunset, thunder and the storms show that we have [bad word] really been deceived
Na [bad word] wen dem dey talk say na wetin your sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh
To see us rise we must fall, we must rejuvenate
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o (X4)
 [bad word]
Послушать/Cкачать эту песню
Mp3 320kbps на стороннем сайте

Видео к песне:
Открытка с текстом :
Удобно отправить или распечатать
Создать открытку
У нас недавно искали песни:
Наша семья  Go go go this is  Paul Simon Loves Me Like a Rock  Snoop Dogg Staxxx In My Jeans  Нежные руки  Shontelle impossible  Spore 
О чем песня
Неизвестен - Отсутствует?
2020 © Tekstovoi.Ru Тексты песен