African Thriller (исполнитель: Rocky Dawuni)

Boom Boom

Boom Boom Boom Boom for everywhere! Hot Hot ! Hot Hot!

African Thriller Na [bad word] Hot Hot)

(Woyoo  yoyoyo everything we go do be hot hot)

Dis be Musical campaign

To hit you without pain

Some of you go [bad word] 
But the dancehall keep on moving

So my people no go be long before

The weak hand go make strong

Now you Know sey  nothin be wrong to move to dis tempo all night long

Na liberation music (Boom Boom for everywhere)

We go Dey rock rock rock the new foundation (Boom Boom for everywhere )

Wo oh wo  Na Na Na Na Now

(4x)Mama Shake it till ego Dey be hot hot

2nd Verse

African Thriller (Hot Hot)

Na [bad word] Hot Hot)

(Woyoo yoyoyo everything we go do be hot hot

)African Thriller Na (Hot hot)

Na [bad word] Hot Hot)

(Woyoo yoyoyo everything we go do be hot hot)

African Thriller(hot hot)

Na [bad word] Hot hot)

(Woyoo yoyoyo everything we go do be hot hot$

Now you know I got the moves

To supply you with the grooves

Na the  rhythm go control conscious

Rocking dancehall party

So my gather around around

Feel dis excitement from head to toe

Everybody open your eyes Na dis be time wey we for do so

Na dis sweet sensation (Boom Boom for Everywhere)

Feel [bad word] rush rush of good vibration (boom Boom for Everywhere)

African Thriller (Hot Hot)

Na [bad word] Hot Hot)

(Woyoo yoyoyo everything we go do be hot hot)
Послушать/Cкачать эту песню
Mp3 320kbps на стороннем сайте

Видео к песне:
Открытка с текстом :
Удобно отправить или распечатать
Создать открытку
У нас недавно искали песни:
Веревки -ремикс Никита  Жизнь вдохнуть ДНК Друзья На Колёсах  Мы шагаем как солдаты  Home какаин  Анага сагыныш нуржан толендиев  Анага сагыныш  Гришковец и Мгзавреби  Revaet 
О чем песня
Rocky Dawuni - African Thriller?
2020 © Tekstovoi.Ru Тексты песен