Obianuju (New Song 2010!!!) (исполнитель: Duncan Mighty)

Asa nwa, asa nwa, asa nwa baby
Do u see how we quick cme again
I dey feel like Duncan Mighty

uju uju
 [bad word] *2)
Obianuju
Lovu gi di kwu egwu
When I think about the things you do
Something dey tell me to marry you
To marry you

Hook:
Because everyting na you
Na you
Anything I do
Na you
Anytime I want enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you

When I want Shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kolo di kololo
Na you
Na you you you you
Na you
Chai

Ihe O Nwata Nwanyi 
I swear you too fine e (chai)
anytime we dey for the club dey wine(chai)
All the guest they go want to die e
Nwa mara mma di ka honey 
If na lie make you ask ifeanyi 
So many chics dem [bad word] dey love me
But na only you who can be my wifey eh

I dey pray i dey cast and bindey 
Anything wey go make up mindey 
You be the best quality of wifey

hook:
Because everyting na you
Na you
Anything I do
Na you
Anytime I want enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you

When I want Shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kolo di kololo
Na you
Na you you you you
Na you
Biko Obianuju

Obianuju uju bi ko
Na you be my only thing
Na you,Na you,Na you
wo wo
Obianuju uju biko
Na you,Na you Na,You na You 
wo wo

I no tell you say you be
Asa nwa,Asa nwa,Asa nwa baby
Some see the way i dey love you
Some of them dey talk say na juju
Some people dey call me mumu
Some of them dey call me Oluku
It doesn't matter wetin them do 
My baby my nu ji owu
Uju ma sori 

Asa nwa,Asa nwa,Asa nwa baby
(o lo O lo)
i want to show them say na you
my baby
You're my baby eh
Baby you you you
 [bad word] *2)
Obianuju
lovu gi di kwu egwu
When i think about the thing you do
Something dey tell me to marry you 
To marry you

Hook:
Because everyting na you
Na you
Anything I do
Na you
Anytime I want enjoy
Na you
Anytime I want to laugh
Na you

When I want Shokoto
Na you
When I go sokoto
Na you
Odi kolo di kololo
Na you
Na you you you you
Na you
Baby make dem no think am oh

Obianuju uju bi ko
Na you,Na you,Na you
wo wo
Obianuju uju biko
Na you,Na you Na,You na You 
wo wo

Dem know say you be
Asa nwa,Asa nwa,Asa nwa baby
Nwa baby
You be
Nwa baby
Only

You U U
Uju U
Baby,obu Duncan Mighty love
 
Your 17 18 19 eh
Baby,i say
Your 17 18 19 n'egbu eh
Послушать/Cкачать эту песню
Mp3 320kbps на стороннем сайте

Видео к песне:
Открытка с текстом :
Удобно отправить или распечатать
Создать открытку
У нас недавно искали песни:
Уродливый кот  Зиппо приятные локоны твоих волос  Enigma Dubz - Close Your Eyes  Роза искакова-тол манам  Aysor Qo Orn E Silva Hakobyan  Love Is All I Got ft Crystal Fighters Feed Me  Песня ториель  Лог дог зая 
О чем песня
Duncan Mighty - Obianuju (New Song 2010!!!)?
2020 © Tekstovoi.Ru Тексты песен