Отсутствует (исполнитель: Неизвестен)

POWER SHOW

I open my eye I see for my land
 [bad word]  NA WRONG SHOW O
Everywhere you dey
Everywhere you go
Everybody want do power show
 [bad word]  NA WRONG SHOW O
You reach boarder immigration
officer dey immigration

Him go bluff you
 [bad word]  YES – [AFTER EACH LINE]
Waste your time
Change him pen him pants
Some [bad word] dem hair
Den tidy dem table
Den him/dem pull dem chair

Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for [bad word] 
Him go [bad [bad word] back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start
Dem Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time [bad word] you up
And [bad word] you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty kobo
Na that time dem go start them

Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab* (tease/bother)
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh** ** [bad word] 
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, you go suffer for nothing
Nonentity, you go suffer
for nothing
Na that time dem go start dem

Power Show
Na wrong show O
Power Show na wrong thing
 [bad word]  YES

Na sad thing
Na sad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O
Послушать/Cкачать эту песню
Mp3 320kbps на стороннем сайте

Видео к песне:
Открытка с текстом :
Удобно отправить или распечатать
Создать открытку
У нас недавно искали песни:
The Mars Volta Agadez  Caje Sukarije  In Flames In Flames  Nneka Heartbeat  Angels-morandi  А на плечах  Zемфира Спид 
О чем песня
Неизвестен - Отсутствует?
2020 © Tekstovoi.Ru Тексты песен