Original Suffer Head (исполнитель: Fela Kuti)
ORIGINAL SUFFERHEAD Water Light Food House Ye paripa O** **(exclaimation of despair) Wetin** do them **(what) You mean you don`t know Wetin do them I go tell you Wetin do them You go hear am Wetin do them That means to say you no dey For Nigeria be that You see yourself You no dey for Africa at all You must [bad word] from London New York, from Germany, from Italy... That means to say you no dey Nigeria be that You see yourself you no de for Afrika at all If you dey for Africa where we dey you go know I go know wetin Plenty, about water, light, food, house I go know wetin Plenty plenty water for Africa Na so-so water in Africa Water underground, water in the air Na so-so water in Africa Water for man to drink nko** O **(so what) [bad word] E-NO DEY E-no dey e dey [bad word] E-NO DEY Water for town [bad word] E-NO DEY Government sef e dey? [bad word] E-NO DEY Plenty, plenty light for Afrika Na so-so energy for Africa Na the big-big men dey get electrica If them no get electric dem go If they don`t get electricity Get plant O Ordinary light for man nko O [bad word] E-NO DEY E-no dey e dey? [bad word] E-NO DEY Plenty, plenty food for Africa Food under-ground, Food on the ground Na so-so plenty food for Africa Ordinary food for man for chop* nko O **(eat) E-no dey Government sef e dey? no dey Dodo nko? Ten kobo for one Akara nko? twenty kobo for one (2x) Bread nko? fourty kobo for one no dey Government sef e dey? no dey House matter na different matter Those wey dey for London dem Those wey dey New York dem They leave dey like kings We wey ele for Afrika We dey leave like servants United Nations [bad word] Get name for us Dem go call us under developed nation We must be underdeveloped To dey stay ten-ten in one room O First and second dey Dem go call us Third World We must dey craze for head To dey sleep inside dust-bin Dem go call us none-aligned nations We must dey craze for head To dey sleep under bridge O Ordinary house for man To leave nko O? [bad word] NO DEY Trouble yen dey** **(it is there) Water? no dey** **(it is not there) Wahala** **(affliction/trouble) yen dey Food no dey Trouble yen dey House no dey Wahala yen dey [bad word] turn-us to suffer-head* to *(suffer-man) Original Suffer-head It' s time for Jefa**-Head O **(lucky man) Original Jefa-Head O Dem turn us to Suffer-head O [bad word] ORIGINAL SUFFERHEAD It' s time for Jefa-Head O I want to tell you my brother One bitter [bad word] Before we all are to Jefa-head O We must be ready to fight for am now Me I say sufferhead must go O O Original Sufferhead Jefa-Head [bad word]